E get one particular restaurantwey Akpos deychop 4 GRA,E get one oyibo weydey always come chop theretoo... ... Any tym dis oyibo chopfinish he go shout '' Hey'',so Akposwonder wetin dey make amshout,So he decided to chop wetin d oyibo dey always chop somaybe him self go shouttoo..when he reach d restaurant lastwk friday, he order wetin d mandey chop.. Dem tell am say nachicken & red wine, so Akpos chop am,but him no shout.Him come collect xtra plate,but he stil no shout..Na then Akpos just vex ask 4 him bill.D waiter tell amsay one plate of chicken & redwine na N75,000,:O then d xtraplate na another N75,000...na then Akpos shout heyyyyyyheyyyyheyyyyheyyyyyyyy
yyyyy ­ yyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy ­ yyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy, him still dey shout till now ooooooo.

Post a Comment